becoz

May. 12th 02:05 AM 2009
i like the name na... how was ur day?

ok

May. 12th 12:37 AM 2009
U are welcome

Baba

May. 12th 12:29 AM 2009
U don show ?? wats gwams?

hey dude

May. 12th 12:22 AM 2009
Just showing some love...........

ok

May. 11th 02:55 PM 2009
zie i want some rose aswell

zieeeeeee chikezieeeeeeeeee

May. 11th 01:27 PM 2009
hwo r u doing?

...

May. 11th 08:03 AM 2009
eeyaa

sha o

May. 11th 02:33 AM 2009
good to know u r fine... u sound more matured from these little comments

e don

May. 11th 01:49 AM 2009
Tay wey dem born me o..lol..i don old pass ur grandma lol :) only facetransplant dey make me young so

hahaha

May. 11th 01:48 AM 2009
u dont know me.no try me ooooooooo.