Very Dry

Jul. 12th 11:58 AM 2009
When l Come there e just be like say na Desert l dey

ok

Jul. 12th 01:03 AM 2009
i am waiting... how have u been?

Ehen na

Jul. 12th 12:22 AM 2009
Enugu na Dry Zone before na, na today?

Hahahahaha

Jul. 11th 07:08 PM 2009
Meaning what na? Which thing dey underground wey l like here? Where yu dey right now sef, Which state?

.

Jul. 11th 06:49 PM 2009
.

miss

Jul. 11th 06:16 PM 2009
what?

See Dis one

Jul. 11th 06:11 PM 2009
l've been 2 the Coal mine once

why?

Jul. 11th 05:40 PM 2009
When u will not even come

wutchu

Jul. 11th 04:50 PM 2009
Thinkin bout? oya come here fast..no vex me o

Killing

Jul. 11th 04:48 PM 2009
by