its okkkkkkkkkkkk

Mar. 22nd 04:03 PM 2009
just that i am home sick. cant wait to go home jor.

Lmao!!

Mar. 22nd 03:47 PM 2009
Oya.....lemme start from Your forehead.....muah!! Right on Your neck.....Muah!!
Down on Your chest...muah!! moving closer to the waist...muah!!
Damn!! me have to stop now...Hide in the bathroom, my husband is back from work.*tongue*

he go comot

Mar. 22nd 03:16 PM 2009
Soon...wait make i get wetin i dey find first

ok

Mar. 22nd 03:06 PM 2009
I don free amm

zieeeeeeeeeeeeeeeee

Mar. 22nd 02:39 PM 2009
hows ue day going ?

lol

Mar. 22nd 02:35 PM 2009
I no want make any playa follow ma babe talk

hahaha

Mar. 22nd 01:41 PM 2009
She no go blive u na...she knw say u be playa

kool

Mar. 22nd 01:38 PM 2009
..u?

hahahah

Mar. 22nd 01:32 PM 2009
lol...i trust ma babe....she go bull shit uu

hahahah

Mar. 22nd 01:18 PM 2009
U neva knw anything...ur babe don enter one chance