everything is ok

May. 29th 03:19 PM 2013
happy democracy day

Oh yea SIMPLICITY lolz

May. 27th 12:50 PM 2013
No lele jorr honey.cheers

lorababy waity nah is too early to course sum 1 like abeg?

May. 27th 10:42 AM 2013
leav tht guy hm no sure of wat hs sayng

happy weekend dear

May. 25th 04:02 PM 2013
how are u?

am too big

May. 25th 03:57 AM 2013
To peep lol, how u dey my dear

lol not like that.just tired 4 here

May. 21st 05:44 AM 2013
But sure! I still remain like that dear lolz I will try to change little tho lol abeg I no wan fall ur hand oooo

Lack of home training boys full here

May. 16th 09:35 AM 2013
Who has no regard for their 6sters at home.just take it cool nkem.oh i missed d train flight hahahah

peeping things

May. 15th 11:23 AM 2013
how u dey?

Moving train I beg wait for me biko

May. 15th 10:06 AM 2013
I dey go ojuelegba lol

Sweetjessy is busy presently

May. 13th 03:59 PM 2013
She don join advent programming stuffs hehehehe wetin man go do me self dey look for better one ooooo lol