I passed

Jul. 3rd 02:57 PM 2013
and nobody saw me ooo........lolz

THANKS

Jul. 3rd 01:49 AM 2013
AND GOD BLESS YOU

madam at the top

Jul. 2nd 02:16 PM 2013
na pass I just dey pass na im I say make I flash you small..no chop my credit finish, I don go!

LOLz

Jul. 2nd 02:00 PM 2013
I didnt see him oo....thank God he didnt come self......becos me no dey drink mmanya ngwo.....lolz

Wow

Jul. 2nd 12:30 PM 2013
When I succeed in making someone else laugh, I end up laughing myself.....so the laughter goes round......I dey wait for Orile but na for Oke (up) I dey wait oo....isale no good abeg, make dem no go send me go meet Baba God before my time......lolz.......tell the okada to come quick biko

phew

Jul. 2nd 11:18 AM 2013
you get drink for house?....it is so hot, especially running from Oyin's house to this place. This GRA (govt rejected area) wey una too live wey motor no dey..lolz

Lols no lele

Jul. 2nd 07:56 AM 2013
.

*Knocking*

Jul. 2nd 05:44 AM 2013
Is my love inn?quite a while I hear from her 000 somebody help!

thankx dear

Jun. 26th 11:20 AM 2013
never thought any of u would remember my birthday,but u prove me wrong.

lora u dnt start again ba?

Jun. 24th 03:38 PM 2013
see let me tel u sumtin life is al abt mine sect so the gal chose wat is right fr her an nevertheles nobody knw wat she face in her life when falng in luv wit a rich pple tht make her to sound like ths