lmao

Apr. 9th 12:11 AM 2009
dis guy ..u get faith o!..even reach to waka 4 water..u expect chelsea to loose 3-0 @ d bridge?

ahhhhhhhhhhhhhhh...........

Apr. 8th 11:33 PM 2009
dat boi was the man of the match 4 us na...come make i buy u beer on bhlf of chelsae.lol........

hahahaha

Apr. 8th 10:57 PM 2009
take am easy..the betta side won.
Chealsea 4 eva!!

hey

Apr. 8th 10:15 PM 2009
take it easy, liverpool still gat another chance, have a gr8 thursday

Gee,

Apr. 8th 09:49 PM 2009
How u dey?No mind chelsea abeg,Have a wonderful week!

arrrrrrgggh

Apr. 8th 07:12 PM 2009
make admin no allow me vex for am oo, why e be say na ma kennee the thin come affect.
hmmn, dem dey look for ma trouble oo, they better rectify it now now , b4 i open ma eyes, else .........

lolz

Apr. 8th 03:08 PM 2009
Thanks Kennee!! *hugs*

lolz..

Apr. 8th 02:45 PM 2009
no worry just wait bodi go tell u..loli go see ur status after d match

yea bro!

Apr. 8th 02:01 PM 2009
na d koko be dat o!..hw ur end now..mi is kool..focusing as usual tryina get the barlerry..u knw na!today chelsea go suprise una!..be prepared

Leave me jor

Apr. 7th 10:22 PM 2009
Cause u r among them sef