no na

Apr. 9th 07:41 PM 2009
u call me mugu.....u talk say na true...ok na...make i commot for ur gallery.dem don day warn me sef...

if u want to see who is

Apr. 9th 07:09 PM 2009
touching den dr thomas will personally handle all ur treatment lol--gud nite

ok....

Apr. 9th 06:59 PM 2009
me as mugu na true huh??........hmmmneways........tanx......no really.tank u.appreciate......... make i commot for ur gallery jare....notin happen.

kennedy udi

Apr. 9th 06:24 PM 2009
if u knw watin good for u...just go delete dat comments and post anoda one....if nt... u go wound o.....

lol

Apr. 9th 06:13 PM 2009
if u like drop comment way go make me come warri nw nw............i hope u like dem.dats me o......wen i was a kid.

lol

Apr. 9th 06:03 PM 2009
yes oooo-- na only naked nurse dey treat for dr thomas place--but em ur eyes will be tied so u wont see anytin

weyyyyyyyyy

Apr. 9th 05:36 PM 2009
sometin dey do me--dr thomas has taken ur case--u r hereby sued and ur fine is 10 days admission into dr thomas hospital

Kenneee oooooo u don see how Chelsea kaput Liverpool? Happy Easter anyway, lol

Apr. 9th 05:00 PM 2009

Easter Comments

Spicecomments.com - Easter Comments

mystangel

Apr. 9th 04:17 PM 2009
was not on ur page--dr thomas was d one who spy not me

Arruuuuuuuuuow

Apr. 9th 12:34 AM 2009
Sup G Wats craky laky? Just skiSki-sKiski rhythMically scraChn some lurlurluv on ur PAgE halla. . .