Hi dear one.

Sep. 22nd 12:14 PM 2009

MySpace Graphics & MySpace Layouts

hi sweetie

Sep. 21st 06:24 AM 2009
thanks for ur sweet words.i know i am smart enough , but a man who needs to walk 2 blocks because he cant sleep from missing me, must be real. anyway God is with me, one love

I dey full ground yanfu-yanfu

Sep. 2nd 03:42 PM 2009
hw i go leave soldier 4 battle ground?
i dey urside, just halla me anytime

Hello Seyekan

Aug. 19th 03:39 PM 2009
Hw u dey? i just dey pass
na him i say make i enter greet u

so hw u dey?

Aug. 4th 05:45 PM 2009
make u giss me small

so tell me

Aug. 1st 03:55 PM 2009
na wetin b dose tins wey u miss?

thanx

Jul. 31st 04:26 PM 2009
bro 4 da comment, hope u doing great

thank you for the hug dayo, i do appreciate

Jul. 31st 01:57 PM 2009
''
99galleries.com | Send this image

notin do u my broda

Jul. 30th 03:01 PM 2009
long time no kommunikation, hw u dey naw?

hi man

Jul. 21st 02:00 PM 2009
hw u dey ooo