lol

Mar. 12th 01:15 PM 2009
abeg na wetin u dey do 2 survive
make u no vex ooh
my hotline na: +220 770 7063

lol

Mar. 12th 01:04 PM 2009
sometimes e good make una waka comot 4 nija smal,
na him b d tin wey we dey cal refreshment
2 refresh memory no b crime.

haba

Mar. 12th 12:40 PM 2009
na wah 4 nija,
4 here wey we dey, d babes don reduce
dere price bcos costomas dey scarce
bcos of d same global econs prob.
even diz yr many onyinbo dem no show face,
i sugest say make una take rope tie una tin.

lol

Mar. 12th 11:58 AM 2009
seyekan na wetin dey sheele?
hw naija n ehim wahala?
abeg make u giss me smal

lol

Mar. 11th 04:29 PM 2009
tanx 2, its my pleasure havn u as pal.
am nt a soja bt ..... read ma profile

Have a nice weekend.U' re....

Mar. 7th 10:42 PM 2009
click to comment

Thanx for stopping by.Do appreciate.Stay blessed....!

Mar. 4th 09:57 PM 2009

MySpace Graphics
MySpace Comments & MySpace Layouts

WHATS UP SPY DA MAN?

Mar. 4th 07:56 PM 2009
you always looking so fly, my spydaman.i have a 7y/o grandson that thinks he really is spiderman, lol

lol

Mar. 4th 02:29 AM 2009
am feelin ur status...nice one

should i call 911?

Mar. 3rd 05:10 PM 2009
i know cpr dear. do you need mouth to mouth, lol?



MySpace Graphics
MySpace Comments & MySpace Layouts