rudeboi

Aug. 14th 09:45 AM 2008
hw is gwan wite ya man , thing going good for ya man in naija bless respect one day shall be mi dai also man mi n ya gwan do some stuff 2geda onelove man!

pako

Aug. 13th 12:35 PM 2008
u make mistake,na ur mouth dey smile so lick tom tom.

simply great...

Aug. 12th 09:55 AM 2008
u need 2 bring ur art over 2 germany... ppl gonna luv it... just like i do... :-*

hey 2face baby

Aug. 9th 01:55 AM 2008
i dey love you o!

heyy

Aug. 6th 08:26 PM 2008
boy u too sexy oh omo,na d way u dey eye me,dey make me loose control o,u too sexy omo...lol..dats just a song

Justy

Aug. 6th 08:18 PM 2008
U ARE MAKING AFRICAN GREAT WITH UR WONDERFUL MUSIC. THEY ARE REALLY INTERESTED. KEEP IT UP

uncle

Aug. 4th 01:37 PM 2008
u are too much.U ARE MAKING AFRICANS GREAT.

2face

Aug. 2nd 01:32 AM 2008
gosh u hot no be small. thanx for the accepting my request. ur music and voice too fine. passing plenty love over

Helo 2baba

Jul. 31st 05:31 PM 2008
i dey feel you becos you too much joo you not get rival carry go for me joooooooooooooooooooooo

WAY 2 GO

Jul. 28th 02:02 PM 2008
HOW U DEY 2 BABA, U KNOW WHY I HATE U,IT'S BCOS U TOO FINE, U TOO SABI SING, U TOO NICE AND MY FIANCEE SEF DEY TRIP 4 U(I WON'T LET HER MEET U LAI LAI)
GOOD 2 C U ON NAIJAPALS MAN, U'RE D MAN 4 SURE.
NICE NEW HOT ALBUM, I'M LOVING IT