2face...

Jan. 26th 11:03 AM 2009
Tanx 4d add,i wish u more and more inspiration in JN-Amen

best wishes

Jan. 26th 10:42 AM 2009
Big bros, when God is be4 u who can be u? nobody, is well wit us ok

holla at me (CEO-Unisoul/SonyBmg Germany)

Jan. 25th 12:39 PM 2009
Whats good bro? holla at me lets work on some stuff..
cheers
www.unisoul-records.de

Enter which place

Jan. 25th 07:19 AM 2009
U always have something 2 prisent,
u always have what Naija people want,
but where u want make we enter this time.
Sing on.
But i need u 2 tel me where 2 enter.
1 love.

one luv!!!

Jan. 25th 06:35 AM 2009
make u d carry d go, bros u 3mush,thank u 4 comfirming a pal, 3 gbosa 4 u.
one luv.

hi broda

Jan. 25th 01:00 AM 2009
watz up?hope coo if so i thank God hope 2 meet u soon.

WHATS UP

Jan. 25th 12:33 AM 2009
WHATS GOING ON HOMIE NICE JOB

2FACE

Jan. 23rd 01:22 AM 2009
I TRUST U I NO SAY U NOR DEY FAIL

2face...

Jan. 22nd 12:46 PM 2009
We d african prince 2go protexooo,so do remix or mirex of african queen 2 african prince.. more and more inspiration in JESUS NAME-AMEN..

2 Baba

Jan. 17th 01:13 PM 2009
Anytime wey you dey sing you dey always metion my name,you go pay e for that,
Hmmmmmm......weytin dey happen baba