i know hw to make u say
Dec. 9th 06:58 PM 2009
i sabi say u go talk,na why i say make i pull dis prank & it worked.no mind me jare.its jst bein naughty.hw u dey enjoy ur boyfriend.hmmm i still dey wait for d marriage day.or e don pass.i still dey try see whether i fit see any ngbeke.d ones wey dey say i no fine&i no get money.enjoy urself