No vex ' swithat'
Dec. 13th 05:07 AM 2009
I jst dey wonda,i still dey wonda.hmm u wey dey where dem dey speak english,dey tire.hmm wey i dey english na 2nd lang.but i no go undastan ordas cos i no go fit shout.hmm hw is my girl doin?ope she is still hot&sexy.enjoy ur sunday&pray for me honey