hello sir

May. 11th 06:13 PM 2009
ok o...hhehehei will be goin for an audition on my birthday 23rd may....its the first auditon im goin to 4dis yr....wish me luck.

peepin is not good o

May. 9th 09:31 PM 2009
lol.....hw dat side na??


month don day end o........hhehehehehe

shebi u say na month end u day show back naija??....ok o

happy sunday.

hello

May. 5th 08:36 PM 2009
sir..

knock knoick

Apr. 25th 01:17 PM 2009
na who day live for here o


heheheheehehhe


my dearest sir....... hw u doin.....hehehehehe

i day holla u o........lol

ah

Apr. 6th 05:37 PM 2009
watin u day talk ooo....my dear sir



lol.....watin dem day talk ooooo...hhahahahahha

Just Eddy

Mar. 19th 03:44 PM 2009
Just Me

awwww....ooooh no...i don f-up...

Feb. 14th 08:33 AM 2009
i didnt know know sir.....ah!!!..hisssssmake u no vex for me oooo.....amny tins sef day mind and all......ayaHAPPY BE-LATED BIRTHDAY OOO.....and happy vals day.....ah....u too much dear sir....me i no get bobo o....i ask one of ma pals to buy me sumtin ....me i no know how e go be sha....i hope say u go trip ur wify o...u know shes priceless o......watin u go even buy for me sef eh??........hmm...in happy bout ur birthday.........and ur lookin like dey gave birth to u rite after me..hahahah.....happy vals again sir!!!make u buy sumtin for dem o......and me to....lol

hello sir...

Jan. 27th 08:39 AM 2009
thats gud to hear........im happy for ur family and urself....it is gud they understand your kinda person and the nature of ur job......i wish you safe journey home soon....i love your new pics..hahaha.........take tym o(u ve no rite to be this young oooo).hehehehehe

hello sir!!!

Jan. 26th 09:00 AM 2009
yes ooo...ur lookin younger oooo...lolhw re u doin and ur family??...........hows work .....tank u for visitin my page too...hugs!!

ah oga me oooo

Jan. 7th 10:52 AM 2009
happynew year sir...hw ve u been....is that a new pic.......ur lookin younger ooo???

u droped by and u didnt say hello....na only God go know wen u go come by again....

stay blessed my dear sir!!!