Rate me!


You need to be logged in to rate me Login now

3/5

just_ola got 4 votes with an average ranking of 3/5

Comments (12)

ruchelopaz

hello sir

11 May 09, 06:13 PM, Africa/Lagos

ok o...hhehehei will be goin for an audition on my birthday 23rd may....its the first auditon im goin to 4dis yr....wish me luck.


ruchelopaz

peepin is not good o

9 May 09, 09:31 PM, Africa/Lagos

lol.....hw dat side na??


month don day end o........hhehehehehe

shebi u say na month end u day show back naija??....ok o

happy sunday.


soflysosimple

hello

5 May 09, 08:36 PM, Africa/Lagos

sir..


ruchelopaz

knock knoick

25 Apr 09, 01:17 PM, Africa/Lagos

na who day live for here o


heheheheehehhe


my dearest sir....... hw u doin.....hehehehehe

i day holla u o........lol


ruchelopaz

ah

6 Apr 09, 05:37 PM, Africa/Lagos

watin u day talk ooo....my dear sir



lol.....watin dem day talk ooooo...hhahahahahha


Eddy-nwamama

Just Eddy

19 Mar 09, 03:44 PM, Africa/Lagos

Just Me


ruchelopaz

awwww....ooooh no...i don f-up...

14 Feb 09, 08:33 AM, Africa/Lagos

i didnt know know sir.....ah!!!..hissss smake u no vex for me oooo.....amny tins sef day mind and all......ayaHAPPY BE-LATED BIRTHDAY OOO.....and happy vals day.....ah....u too much dear sir....me i no get bobo o....i ask one of ma pals to buy me sumtin ....me i no know how e go be sha....i hope say u go trip ur wify o...u know shes priceless o......watin u go even buy for me sef eh??........hmm...in happy bout ur birthday.........and ur lookin like dey gave birth to u rite after me..hahahah.....happy vals again sir!!!make u buy sumtin for dem o......and me to....lol


ruchelopaz

hello sir...

27 Jan 09, 08:39 AM, Africa/Lagos

thats gud to hear........im happy for ur family and urself....it is gud they understand your kinda person and the nature of ur job......i wish you safe journey home soon....i love your new pics..hahaha......... take tym o(u ve no rite to be this young oooo).hehehehehe


ruchelopaz

hello sir!!!

26 Jan 09, 09:00 AM, Africa/Lagos

yes ooo...ur lookin younger oooo...lolhw re u doin and ur family??...........ho ws work .....tank u for visitin my page too...hugs!!


ruchelopaz

ah oga me oooo

7 Jan 09, 10:52 AM, Africa/Lagos

happynew year sir...hw ve u been....is that a new pic.......ur lookin younger ooo???

u droped by and u didnt say hello....na only God go know wen u go come by again....

stay blessed my dear sir!!!


Drop a comment for just_ola

You need to be a member of Naijapals before you can write a comment - Register