THE GIFT WEY I WANT NA THAT 1 WEY U WON GIVE

Apr. 11th 06:52 AM 2010
THAT ONE WEY DEY UR MIND LOL HAPPY SUNAY MEEKY

tnx luv

Apr. 10th 11:37 PM 2010
apprec8 u a lot. i 4 invite u bt d bash don end n it waz z bomb. nxt 1 u must kum by force. tnx again 4 d wishes. slip tite

love don tire me ni ooooooo

Apr. 8th 01:37 PM 2010
want i want? so all this things wey i dey tell u since u no understand any abi? NA GIFT OOOO

i no need love again ooooo

Apr. 8th 01:11 PM 2010
u don give me over does self i don tire ooooooo. i want physical love now inter2wine don tire me ooooooo.lol so speaking of which though, what gift u won give me nothing is too late u know lol

wooooooooooooooooooooooow

Apr. 8th 01:03 PM 2010
na ur face bee this? mehn e don tae wey i catch u online like this oooooo lol welcome meeky. u no serious na kerewa other girls bobo dey give dem all day ni? abi u no know say body no be machaine ni?hmmmmmmm abi u no see all the ngbeke babes for street as dem dey shine teeth ni?

meeky bobo how una dey?

Apr. 8th 12:48 PM 2010
hope u enjoyed ur easter break to the fullest sha? u no even send me gift na wa ooooooooooo. ur own bobo dey one kind oooooo lol FIRE ME BACK ! lol

hi

Apr. 6th 08:40 PM 2010
wetin no easy

thks alot......

Apr. 3rd 01:40 PM 2010
GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM

Hello Meeky

Apr. 3rd 12:20 PM 2010
GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM

Holla

Apr. 3rd 04:57 AM 2010
Happy Easter