dg
Feb. 15th 06:06 PM 2013
Ah beg no mind me o, na seven wide white girls kidnap me yesterday, carry me throw inside a sedan bus with registration # king zulu1, na so i lament o, abi wetin concern me with d Zulus, fear catch me well well after I got dealt with, dem destroy my celibacy finish. Eyes never clear sef, hand dey shake, legs dey shake, even ma thing thing need POP, yes dem big grls suffer me die, I neva perform lik dis fo ma life. Chai see as i misswrite yor name sef. I don suffer! Happy VDAY