Lovely

Feb. 24th 07:26 PM 2013
Sunday dear

Yu Miss Road well well abeg

Feb. 23rd 10:30 PM 2013
Try Enter Oshodi Bus, then Climb the Bridge, then enter Sele-Mile2 or Wharf. When yu reach there, ask of the Person yu dey Look for

hi

Feb. 23rd 04:27 PM 2013
amen

thank you

Feb. 23rd 01:38 PM 2013
Real Long time

Wetin I do?

Feb. 22nd 08:28 PM 2013
No wahala my bf no dey Nigeria so I go see how u go take reach abroad without visa haaaaaaaa

Yep! I just tested u

Feb. 22nd 02:58 PM 2013
So u no dey appreciate little?ok no money again then

HaaaaaaaaaaaaaaaaAa

Feb. 22nd 02:45 PM 2013
U mean u never see d alert of d 30,000naira I sent to u for ur shopping this weekend?ouch!there must be an error in d connection

hi

Feb. 22nd 02:32 PM 2013
how are u...can we get to know well...lives in [email protected]

Lwkmd4h

Feb. 22nd 01:42 PM 2013
I rest my case! Lols

Am inlove with u,no let me catch cold pls nobody else will

Feb. 22nd 01:23 PM 2013
Hehehe u dey make my hrt go chikelele lols just got home nd cooling my head with R&BW Yes*No be my love hehehe