:)

Jan. 26th 12:12 AM 2010
you re welcome!!!

pepe be koko

Jan. 25th 03:35 PM 2010
go find am nd i pray u go see am.i no dey work till thursday i dey 4u

only nite

Jan. 25th 03:31 PM 2010
na small small now person wey wan catch monkey go behave like monky.....who be monky who be banana

dem plenty nowooooo

Jan. 25th 03:27 PM 2010
wot abt u

hooohooo

Jan. 25th 03:23 PM 2010
do ma own join

oga Dele

Jan. 25th 03:18 PM 2010
which 1 u dey now i don throway salute dis morning sha

brovu

Jan. 25th 01:11 PM 2010
i know say u go dey work now anyway i just want 2 say happy day

HI DELE

Jan. 25th 12:00 PM 2010
Hi Images Hi Pictures Photo Sharing
Click here to more hi images

thank you dear

Jan. 25th 01:51 AM 2010
i am leaving now. my butt hurts. i got a desktop, ain't got no laptop, ooo have a goodnight, see you soon

now, if you can just pry him away from all the honies in the house

Jan. 25th 01:47 AM 2010
and maybe encourage him to open a school book soon, i would appreciate