nope

Jan. 26th 10:30 PM 2010
my wife now yoruba

loving your status, ooo

Jan. 26th 10:28 PM 2010
beautiful


''
99galleries.com | Send this image

broda

Jan. 26th 10:25 PM 2010
i don come na my boss dey watch naija movie since

good evening dele

Jan. 26th 10:10 PM 2010
99galleries.com | Send this image

hey

Jan. 26th 05:42 PM 2010
i don come back oooooooo

i don

Jan. 26th 05:32 PM 2010
hear oooooooooo she be my only jolly jolly

broda

Jan. 26th 05:32 PM 2010
i don come o

i go better

Jan. 26th 05:06 PM 2010
i wan go carry madam 4 station she no fit drive 4 now.i go holla u when i come back

baba

Jan. 26th 05:01 PM 2010
i dey o i get luck say i no dey work sha....wetin dey sele

broda mi

Jan. 26th 04:55 PM 2010
wey ma wife nahhhh she dey look 4 me nd u no tell am where i dey.......how ur end now bros