Toggle navigation
Nigerians & Friends
Gistmania
Browse Profiles
Confession
Music
Browse Songs
Featured Songs
Movies
Nigerian Movies
Browse Videos
Latest Videos
More
Birthdays Today
Schools / Classmates
Gistmania
Naijahotjobs
REGISTER
nicestobi
Pals
Comments
Pictures
Music Likes
Video Likes
Latest Visitors
« Back
1...
34
35
36
37
38
39
40
41
42
43
44
...48
Next »
Vulimu
:D
May. 5th 11:44 AM 2010
Thanks Alot, lots of appreciations!!!
BRDKID
thanks
May. 5th 03:17 AM 2010
handsome bro....u rock
ade_su_wa
ha
May. 4th 10:33 PM 2010
we get plenty family house o..but make i tel u small..one dey 4 ted,upper virgina str. anoda dey 4 sapele road, 4 ekose n oluku..but d real one dey 4 ted...u no extended family na..everybody wan build house
ade_su_wa
wetin i dey enjoy
May. 4th 10:14 PM 2010
abi u sef wan bathe
ade_su_wa
no
May. 4th 10:01 PM 2010
i just go pour small water 4 bodi..na me just go offline
ade_su_wa
..
May. 4th 09:58 PM 2010
back 4rm d market...shey?
ade_su_wa
bros
May. 4th 09:09 PM 2010
wetin hapin..i stil dey wait o
ade_su_wa
ok na
May. 4th 08:59 PM 2010
i dey wait ooO
ade_su_wa
..
May. 4th 08:57 PM 2010
i no dey benin n e go tey b4 i reach there bcos i wan stop my diploma prog..wetin igbo boy dey do 4 benin sef?
ade_su_wa
no
May. 4th 08:49 PM 2010
cal me now first b4 we go talk 4 nite..if u no cal i no go pick up ur cal
« Back
1...
34
35
36
37
38
39
40
41
42
43
44
...48
Next »
Drama In Abia as 80-Year-Old Man Divorces His 70-Year-Old Wife, Accuses Son of Kidnapping
-
NDLEA Uncovers Drug-Hiding Fuel Tanker In Shocking Bust
(Video)
-
Outrage In Benue As Soldier Assaults Food Vendor Over ₦2,400 Debt; Army Detains Offender
-
JAMB Raises Alarm As Exam Fraud Surges in 2025 UTME — Anambra, Lagos Lead In Arrests
-
22-Year-Old UK Ex-Convict, Campell Kaizra Kofi Slifer Caught At Lagos Airport With Cannabis Worth 37kg
-