gudmorning

May. 22nd 04:15 AM 2010
hw u dey

who con dey argue wit u

May. 22nd 04:12 AM 2010
if u cook pass me..wetin con concern me..abi dem dey give those pple wen sabi cuk moni?

Hmmm

May. 21st 09:38 PM 2010
k so wats gud?

tah!

May. 21st 02:16 AM 2010
u no pick atall..n last nite i was fast asleep dat was y i cudnt pick up ur cal..hw is everyting

arboi

May. 20th 02:07 PM 2010
shey na me u dey cal runaway..ok tel me where i run go...c ur mouth lyk runaway..i even dey cal u one nite lyk dat u no gree pick ur fone..anyhow sha how bodi

R u?

May. 18th 07:26 PM 2010
ok ooo.

:D

May. 18th 07:54 AM 2010
Nothing much just so much excited for the holidays coming!!
:D

trippin

May. 18th 01:45 AM 2010
2 where?

...~...

May. 17th 10:32 PM 2010
no vex..i no get call/flashing credit.... ....~....*....#...;.,

sup?

May. 15th 02:22 PM 2010
it's really cool! hope u enjoying urs too!
cheers!