what

Aug. 1st 05:15 PM 2010
life story?

my brothe

Aug. 1st 07:36 AM 2010
na wetin i dey pass through be that make una save me from dis woman

i owe

Aug. 1st 07:31 AM 2010
her small money i she borrow mw money wey i use cook soup de other day and i never pay back but i go soon pay sha.

HOUSA

Aug. 1st 05:16 AM 2010
MAN.

come

Aug. 1st 05:15 AM 2010
no near my babes oo i dey carry cutlass oo

you

Aug. 1st 02:43 AM 2010
wan lick my secret abi? na wetin i wan use catch all those ur babes nah

oga lol

Jul. 31st 10:27 PM 2010
i no mean anythin ooo how u day?MySpace Graphics
Desktop Wallpaper & Free Online Games

ok oo

Jul. 31st 06:15 AM 2010
e good for ur body

you

Jul. 31st 05:12 AM 2010
no dey slip?

hmmm

Jul. 31st 01:46 AM 2010
i hope say u never carry belle dis one way u dey scarce?
MySpace Graphics
Song Lyrics & Funny Videos