lol

Aug. 6th 11:46 PM 2010
i no dey play ball na ball dey play me hmmm dis ur profile music na nice one for catching all dis ur ajebota babes

We'll

Aug. 6th 11:42 PM 2010
na u no find me...so how's u?

Baba God

Aug. 6th 11:23 PM 2010
na our defender devil no go fit score us goal

no vex

Aug. 6th 10:02 PM 2010
jare my guy na runs dey keep me busy dis days even my babe day complain too but no worry e go better

the truth

Aug. 6th 08:50 PM 2010
dey always pain for body nah lol so how u dey my person?

ok

Aug. 6th 08:36 PM 2010
no probs, so what`s happening? how`s ur babe(ses)

but

Aug. 6th 07:56 PM 2010
what did u tell me b4?

me?

Aug. 4th 08:03 PM 2010
kneel down and beg u 4 what?

@status

Aug. 4th 08:00 PM 2010
small time now you go begin look for angel who no know go think say na angel of God dem no go no say na woman u dey talk about

sabi wetin?

Aug. 2nd 12:21 PM 2010
no provoke me ooo