Hi
Aug. 24th 07:48 AM 2010
Go dey go well well for me, i no knw about them wey sit down on our money. Upon all the money wey dem dey make, dey still dey beg beg oyinbo for money in the name of pushing for contract. Nigeria Honourable have no shame. I personal don't have regards for them. Really piss off any time i hear about them. Have a lovely day.