thnx dear... aww wot a pretty cake u got there.

Aug. 25th 05:46 AM 2010
hahahahhahhaha, u too funny. aw u doin n thnx 4 da movie.

i sabi speak igbo wella,

Aug. 25th 05:37 AM 2010
i dey hear igbo, but uche ogbuagu's igbo is kinda hard 2 undastand.

hahahahhha

Aug. 25th 01:33 AM 2010
ok, i've heard u... thank u very much

lol

Aug. 25th 01:26 AM 2010
no mind the status jare, i only wanted to make some clear points to somebody. tell me how i go fit take dey send those animation comments wey u send give me na. abeg

TNK U MY BRODA

Aug. 25th 01:24 AM 2010
I remember wen dem born me oh.lol u too much and i greatly appreciate u as a pal. only say u no go follow me dey wen i dey do the choppings and the enjoyments

Hmm dis is serious oo

Aug. 24th 09:31 PM 2010
Abeg take am easy wiv dem boiz oo. No pour too much ota pia pia, jst sprinkle am small so dat dem boiz go run. lol.

lol

Aug. 24th 09:23 PM 2010
Hahahahahahahaha. LMAO

lol

Aug. 24th 06:19 PM 2010
ur too funny but is reality

uh!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! wow

Aug. 24th 01:05 PM 2010
bros ur too much, tanks 4 the gift do!!! pls ur pics i need ur face

Ndjoe

Aug. 24th 07:56 AM 2010
Nwa nna, onye ka i ga nye ota pia pia? Onye ahu omere gi gini. Biko nwayo ooooooo ka udo di. Ututu oma.