@Status

Sep. 1st 08:57 PM 2010
I hope I no make am to that list ooooo

@status MY DEAR

Sep. 1st 03:48 PM 2010
No b crime ooh. me sef wey i no upload sef dem dey disturb me not to talk of pple wey upload.

only God can help dem. lmao

hey @ status.

Sep. 1st 02:23 PM 2010
jump them and pass!

@Status

Sep. 1st 02:11 PM 2010
My Love l Tire... Dis NP Guys no dey let Girls Relax at all

Lol -- hahahahaha

Sep. 1st 01:54 PM 2010
E fit be network wahala sha! I dey like Dele Ayo hehehe I still dey chop am. Abi you wan buy some for me ?How have you been dear ?

my

Sep. 1st 01:01 PM 2010
gurl. okie, make i believe u.how body naa?

hello

Aug. 31st 04:14 PM 2010
welcome 2 my world.......lol

Okay then

Aug. 30th 10:42 AM 2010
If you say so..., I will sit back and watch over u this time again. Anyway.., How was ur weekend?

babe

Aug. 29th 08:06 AM 2010
how far naaa. u dey jolli and forget me. how ur side

@sTATUS

Aug. 27th 01:04 PM 2010
Thinking Kie? Make up ur mind please