thx

Sep. 13th 11:47 AM 2010
honey, im geting beta

God

Sep. 8th 06:25 PM 2010
I am really sori 4 dat recover soon i Jesus name. AMEN

Make l Come yur Office

Sep. 8th 02:32 PM 2010
Make we Discuss Price

Hhmmmmm...

Sep. 8th 12:03 PM 2010
Wetin concern her lf l dey cry.? Uhmmm, wetin you wan go chop ?Me l never chop o!

Take care then

Sep. 8th 10:40 AM 2010
Remain sweet and always be urself please

Eyaaaaa

Sep. 8th 10:36 AM 2010
So sorry to hear...., My condolences to the family.., where are u from sef?

*Crying*

Sep. 8th 10:32 AM 2010
So na so you hate me reach ?????????????????? No wonder! ! l no do again!

So whats up for the day on ur side?

Sep. 8th 10:21 AM 2010
Any special plans.., n from the new pix on ur wall.., was it a burial or T-wedding?

Yeah Hun

Sep. 8th 10:05 AM 2010
I am doing all my best.., been sweet and okay

OMG !!!!

Sep. 8th 10:02 AM 2010
That Kennee ls My rival.She na him come do my job for me.?? >:( >:( >:( Kai Yemi l dey vex scatter now. l fit jam my head for wall.