i m sorry

Jan. 7th 02:57 PM 2010
i ve been so busy dis, u kno, shooting video and recording in studio that is why, u kno u re always on my mind... u re the best....CHEERS

I dey craze?

Jan. 7th 02:20 PM 2010
No worry, that one no be serious matter to bind. I go just dey look small small!!

emmybabe

Jan. 7th 02:13 PM 2010
GO TO FREAKYPEACH.COM
FREAKYPEACH.COM

Emmy my dear

Jan. 7th 12:19 PM 2010
i wish you the same thing, how re u doing? i miss you oooooo

im cool mami, thanks alot

Jan. 7th 10:09 AM 2010
wish you a great year ahead. by the way i no see the rice n chicken wey you cook oo....

noooo

Jan. 6th 10:25 PM 2010
Na dem dey put am for my face!

i get

Jan. 6th 08:59 PM 2010
lol

hey

Jan. 6th 06:59 PM 2010
how ar you, happy new year..............

but

Jan. 6th 06:54 PM 2010
ao do u want me to call?

thnks

Jan. 6th 07:21 AM 2010
thank dear, i just take some leave...........how life?