which one..

Jan. 14th 09:41 PM 2010
Come be big Italo shark

emmybabe,how far?

Jan. 14th 04:24 PM 2010
CLICK HERE FOR PIMPNPROFILE.COM GRAPHICS
PIMPNPROFILE.COM

CLICK HERE FOR PIMPNPROFILE.COM GRAPHICS
PIMPNPROFILE.COM

CLICK HERE FOR PIMPNPROFILE.COM GRAPHICS
PIMPNPROFILE.COM

CLICK HERE FOR PIMPNPROFILE.COM GRAPHICS
PIMPNPROFILE.COM

wahala

Jan. 14th 04:04 PM 2010
i no even sabi,
anyway sha, i dey go work now, i go see u tomorrow abeg,

bye.

hehhehee...

Jan. 14th 03:36 PM 2010
I no catch fish ooo! I no even dey go fishing...lol!

cold dey tire person?

Jan. 14th 03:11 PM 2010
maybe u should come back to Naija and fell the heat from the sun... Sokoto or Kano will be the best place for u lol how u doing today? got to go... will be back later

so

Jan. 14th 01:38 PM 2010
i no be ur personal person again?

hi

Jan. 14th 01:15 PM 2010
come back home nw.

I

Jan. 14th 01:15 PM 2010
i am bcos i suite ur style

A Man that you consider serious that can one day take the place of a husband. That is what I ment Em

Jan. 14th 10:13 AM 2010
u feel me?

wahala dey oh

Jan. 14th 09:50 AM 2010
before shebi we be bonnie n clyde nw u dey talk of anoda yakshi, abi ur hooke don catch again?