dem send you?

Feb. 8th 05:40 PM 2010
Who ask you to talk about my past? Keep quiet make other ppl no hear!

hey

Feb. 8th 05:17 PM 2010
bcos i tel u say na my house u snap dat pixs
dat is why u no won reply me.ok o.
i no vex.

o ga ooo

Feb. 8th 04:25 PM 2010
watsup?na in front of my house u take snap dis ur pixs.
tel me wen did u come der wey i no see u.
infact whr u dey go.

@status...

Feb. 8th 12:25 PM 2010
Bad daughter!

Hi there!

Feb. 8th 11:49 AM 2010
I cool, we gonna ride higher and higher by His Grace in diz week. How're u doing? CHEERS!!!!!!

na wa o

Feb. 8th 10:47 AM 2010
u dnt knw abt it since u are 10yrs old.no need mama to waste der time.

what it do baby?

Feb. 8th 10:30 AM 2010
have a great week!

madam

Feb. 6th 01:09 PM 2010
u said no comment.ok
me too i go born my own pinkin
anyway hw was ur nite

...........

Feb. 6th 01:28 AM 2010


Funscrape.Com

Funscrape.Com | More Great Weekend Comments

even the afang sef!

Feb. 5th 07:02 PM 2010
I eat am last in 1994! Can you imagine dat? Abeg just start to run come!