emmy

Feb. 10th 09:58 PM 2010
hw r u doin?

wow

Feb. 10th 09:57 PM 2010
nice of you tnx a lot

goodmorning

Feb. 10th 11:31 AM 2010
say na me u dey talk to say my house no ine like dat.ok o
come mu house u go see 4 urself.make i give address.

be my val

Feb. 9th 06:43 PM 2010


Funscrape.Com

Funscrape.Com | More Valentines Day Comments

ah ah?

Feb. 9th 06:40 PM 2010
shebi u bin tel me say u love una presido nah?

so i giv u him latest update.

yar ardua set to join chelsea (u heard?)

Feb. 9th 06:08 PM 2010
Photo Effects by Wishafriend
Photo Effects By WishAFriend.com

thnx for likin it

Feb. 9th 02:16 PM 2010
if u lik am...mak i see am for ur profile ..say pipo de enjoy am for ur profile...dat of featin u no be de problem at all..just get ready..and sexy ladies we go sing...lolzzzz

hey

Feb. 9th 12:11 PM 2010
u knw say my house no fine like dat
so why u con pose my door step.
i go tel evybody say u come my house.

tel me

Feb. 9th 12:07 PM 2010
wat u wnt me to knw.or else i go shout ooooo

watin de sup wowo

Feb. 9th 12:07 AM 2010
how de cold be na...lolz...im doin great..just doin new tracks..u listened to da ones in my profile ..rit?...how is everytin with ya..take care and kis my flames.