Kola...sup

May. 12th 03:21 PM 2009
Kilon bubble?

u know togolistic?

May. 7th 09:07 PM 2009
well ma side dey .....

u get ham

May. 7th 08:42 PM 2009
i don send u the id

yes ooo

May. 7th 08:21 PM 2009
i nor dey rock nest again since i came hear
the real burds nor dey naija again
well we can talk later

give me ur email id

May. 7th 08:17 PM 2009
cus we can,t talk here

anyways

May. 7th 08:05 PM 2009
i nor dey fly oooo
ma brodas be .............. burds

their nest dey there

May. 7th 08:03 PM 2009
what u rocking now ?
well one love

who dey fly wey nor reach ma end

May. 7th 06:34 PM 2009
rugged homie