My rugged hommie

Jul. 5th 05:55 PM 2009
My yellow ribon and my blue belret is easy to find but hard 2 wear ...we dey prepare 4 boston i nor fit wait mehn

Yes now i dey naija since

Jul. 5th 05:26 PM 2009
I came about 3days ago....where u dey?

teacher

Jul. 5th 05:15 PM 2009
wanna go take a nap now...i must meet u online if i come bck o...ehn ehn!

Ohh how u take get info

Jul. 5th 04:57 PM 2009
Say we get zin na make me come from naija now my broda na big zin mehn na 4 boston we wan do ham

teacherrrrrrrrrrrrrrrrrrrr

Jul. 5th 04:45 PM 2009
how r u?

Rugged

Jul. 5th 03:28 PM 2009
U,re carried my broda all buds are ? Nuttin do u

lol lol

Jul. 5th 08:19 AM 2009
hmmm, if i understand the lyrics u say, yea i do n plzzzz dont test me on that 1 in ur next question/comment lmao...:) later handsome:):)

Yes now.

Jul. 5th 03:21 AM 2009
I dey go there go know men wey sabi.

I dey tell u

Jul. 5th 01:57 AM 2009
The meeting na first of hir kind ye mehn i nor know say buds plenty here ooo

My guy am still high mehn

Jul. 5th 12:40 AM 2009
My blood is so blue rite now .we get jamz 4 boston tis month mehn rugged my broda