im here ma sylvester how is everything?

Jun. 9th 03:35 PM 2009
Photo Sharing and Video Hosting at Photobucket
NubianGraphics.com

Syve baby good morning

Jun. 9th 12:00 PM 2009
Hw u dey naw? tank u 4 bn sure a wonderful friend, u ar always d best n notin do u. 4EVA ALWAYS ONE LUV.

MUCH LOVE TO YOU SYLVESTER FROM MR. AND MRS. EDDY NWAMAMA!!!!!!!

Jun. 8th 11:51 PM 2009
WE TREAUSRE YOU TRULY DEAR. YOU ARE THE BESTEST FRIEND WE COULD POSSIBLY EVER KNOW.


I HAIL YOU OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO

HAVE A VERY PEACEFUL NIGHT MY SWEET SYLVESTER. I AM LEAVING FOR WORK ONCE AGAIN.


MUAHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHH

Broda i sooo much like you

Jun. 8th 11:17 PM 2009
u are so wonderful Thank you for everything i really really appreciate ONE LOVE

i don talk am times witout numba

Jun. 8th 09:10 PM 2009
say u 2 much, carry go.

na true my dear

Jun. 8th 04:51 PM 2009
dem say d person wey him papa dey heavenno dey go hell fire, so na automatik pass dey 4 u.one luv dear.

am missing u 2 my dear

Jun. 8th 04:38 PM 2009
dont worry it wil b ok soon.

i don 4get my broda

Jun. 8th 04:29 PM 2009
dial her numba make u ask am d placebt make u go change dat short wey u wear bcos nobodi go allow u pass gate.

My darling Sylvester

Jun. 8th 04:12 PM 2009
shee u go d party wey Steve alias D-Nice
dey host 4 him newly crowned queen?
i wan go bt i 4get 2 ask am d venue n time
anyway i wan go colect ma gina 4rm work
make u begin go find d place
abeg shee u get steve or queen uwadiale
phone numba make i call dem find out?

Where on earth ar u?

Jun. 8th 03:50 PM 2009
feeling u + missing u = xxY