my pikin notin do u

Jun. 12th 06:47 AM 2009
tank u 4 taking gd care of ur papa, my blessings go 4eva remain wit u.

Good morning darling Sylvester

Jun. 12th 06:18 AM 2009
Hw ar u my dear? shee u go d 9t party again? abeg giss me smal.

CHAIRMAN !!!!!!!!

Jun. 11th 08:45 PM 2009
I DEY BALM , TRYING TO COPE WITH SUMMER
DAT HAS JUST BEGUN, HOPE RAVENNA IS STILL THE RAVENNA
WE USED TO KNOW THEN ? TORINO IS COOL AS USUAL
Kathys Comments

Kathys Comments

thank you friend

Jun. 11th 07:35 PM 2009
Free Image Hosting Flower Pictures View Photos

my pikin no problem

Jun. 11th 06:47 PM 2009
wen me n ur mama dey young na so we dey do am, bt naw na wetin man go do.

Sylve Best

Jun. 11th 06:30 PM 2009
Y i no see u 4 queen Uwadiale coronation ceremony? o boy if u see d crowd even Yara dua n obama com, food na sansan na water pple dey take wash hand, i just tire na him make i com bak.

CHAIRMAN..LOL

Jun. 11th 05:54 PM 2009
i thought i should say hi to you 'chair' what do you think?hope you are doing great catch your fun and happy palling.

hawww tanx dear

Jun. 11th 05:20 PM 2009
im gud tanx and u?

am doing great...........

Jun. 11th 02:29 PM 2009
i love ur new looks....tsup with u ?

MA SYLVESTER

Jun. 11th 09:28 AM 2009
IM HERE OHHHH MISSING U MA FRIENDCHECK OUT KINKYCOMMENTS.COM FOR THE HOTTEST PICS!
KINKYCOMMENTS.COM