u and this ur parables....lol

Jun. 1st 02:10 PM 2010
im good o....just reading for ma exams.....cant wait to be thru to come back to give u those times.....lol winks

TONY DEAR

Jun. 1st 01:53 AM 2010
WHEN U GO CELEBRATE UR BIRTHDAY SELF? MEHN I DON TIRE THEY EXPECT THE DAY TO COME ABI THE DAY DON PASS NI WEY ME KON DEY WAIT IN VAIN. INFO ME ONE TIME! MEAN WHILE, HOPE U ENJOYED UR DAY THOUGH? HOPE ALL IS WELL WITH U TOO? I KIND OF MISSED UR JOKES THOUGH. U GET MORE?LOL

TONY OOOOOOO

May. 29th 02:20 AM 2010
SO NA SO U DEY DO? IF UR BABE GIVE U WAHALA U GO LEAVE HOUSE RUN GO MEET CHIOMA ABI NA CHI CHI HMMMMMMM. U SAID U NO GET STRESS INDIRECTLY DEM NO DEY GIVE U STRESS NOW. CONFORTABILITY DEY THERE NOW. I WONDER OOOOO

my frend

May. 27th 10:10 AM 2010
its been a long time and it seems uve forgotten about me.....anyway...just thot i shld say a quick hello to u ...ave fun

lol

May. 27th 08:05 AM 2010
abeg...dont do that. i jus dey oo..how r u? still traveling?

U CALLED MY NAME 9 TIMER MY DEAR

May. 27th 01:37 AM 2010
U MISSED ME NI?LOL SORRY DEAR NA MY EXAMS KEPT ME AWAY OOOOO BUT AM FREE LIKE A BIRD NOW. SO I WON ENTER THE PLACE LOL SO NO DIVORCE ME OOOOOOO. HOPE U ENJOYED UR DAY SHA? AND HOPE DEM GIRLS NO DEY GIVE U WAHALA 2 HMMMMMMM LOL

i dunno

May. 25th 07:49 AM 2010
wat happened to her...been a while since i heard from her...when u talk to her tell her i said im gonna kick her ass

Ohhh goddess huh

May. 25th 12:17 AM 2010
Or will it be like those chics in spartacus the movie

You mean gurls

May. 23rd 06:45 PM 2010
Which are my friends, aint it? Ofcourse, yeah i do. And There re quite alot of them. We just friends. Thats alli still dont believe your single..

So how are your girlfriendS?

May. 22nd 07:13 AM 2010
You slime devil