Hey wts happening?

Jun. 27th 02:10 AM 2010
hope u good dawg...
me chillin in hypnotic club.
Fuck...imma empty their wine cellar today.lol

mehn,

Jun. 26th 08:17 PM 2010
nothin SSDD

babe

Jun. 25th 07:15 PM 2010
im fine! how r u?

PAPI HOW U DEY OOOOOO

Jun. 19th 03:28 AM 2010
E BE LIKE SAY I KON DEY MISS U NOW LIKE SAY SOMETHING ELSE DON ENTER AM ABI U USE JAZZ 4 ME NI TONY?LOL HOW U DEY OJARE? MEHN I SAY MAKE I BE LIKE U NI MEHN MAKE I FIND SOMETHING TO DO MAKE MAN PIKIN NO STAY IDOL AT HOME NI NOW. SO HOW IS MY PEOPLE FROM THE ZANGA ? HOPE SAY U NO DEY GIVE DEM HARD TIME? ALRIGHT DEAR I GO DEY CHECK ON U NOW. HOPE U GO REMEMBER UR PAPA OOOOOOO THIS WEEKEND NA FATHERS DAY OOOOOO NO BE ONLU MAMA U GO REMEMEBR OOOOOOO LOL

wat

Jun. 18th 08:11 AM 2010
took u so damn long to reply!!! :P :P

eff

Jun. 14th 07:17 PM 2010
means fuck....where the eff u been?

tony! tony! tony dear.

Jun. 14th 11:10 AM 2010
This ur pics dey remove steam oooooo hope u don dey sign authographs for bobbie sha hmmmmmmm u fine sha no be ur fault now so dey flex dey go. So how u dey? How are my people on the street hope say u dey handel thing thight , sha no break their head sha? Take am easy to dey show ur hanger

wat

Jun. 11th 07:22 PM 2010
the eff

TONY IF I CATCH U EH! U GO HEAR WEEEEN!

Jun. 7th 01:31 PM 2010
who be small girl? for ue eyes as u see me so i be small girl? me wey be THICK MADAM.lol how u dey ojare? hope u enjoyed ur weekend to the fullest sha? i trust u though if u no enjoy ur self who else will lol alright dear i say make i holla ni b4 i begin waka. do have a lovely day at the street ooooo greet my people 4 me and be safe

U DON DEY LIE OOOOOOO

Jun. 4th 06:21 AM 2010
I BEEN DEY THINK SAY ME AND U ARE THE SAME AGE MATE I NOW. HOW COME U ARE NOW TALKING OF BEEN BORN IN 1985 OR 1986 NA 1989 JOOO WHICH ONE U DEY! BUT THIS ONE U DONT EVEN KNOW THE YEAR, THAT MEANS U DONT KNOW THE MONTH NOW TALKLESS OF DAY. KASALA DON HAPPEN BE THAT OOOO. SO EVERYDAY NA UR BIRTHDAY NOW. NA U BIKO OOOOO LOL. WATIN DEY 4 THE WEEKEND OJARE? WE DEY GO BEACH? MEHN ALL THE NGBEKE DON DEY NAKED 4 BEACH OOOOO I CON DEY WONDER WHO GO CARRY ME GO MAKE I GO SHOW MY LOGO TO HOW U SEE AM TONY?LOL