blings

Oct. 5th 01:31 PM 2009
mehn..to be man no easy broda..na hustle plus book i dey book oh...abeg put am for confession say make my padis put me for prayers...hope u dey move the house in my absence...make u lead them like 'moses for bible'..no make water drown my people oh

no way

Oct. 5th 12:10 PM 2009
livepool 4 life

blings i dey jor

Oct. 5th 11:53 AM 2009
leave me alone ...chelsea dey make me vex

U neva know anything

Oct. 5th 09:11 AM 2009
Una go kill person, don't worry we'll meet again.

lol

Oct. 3rd 11:33 PM 2009
my day was ok..well trying to ve a nicew time. ve a nice wk ahead

bliings u is melting u heart ?

Oct. 3rd 06:31 PM 2009
at last heheheh am fine o just busy .... u?

if thats

Oct. 3rd 05:23 PM 2009
wat u see, then are u gonna have to be my second husband...lol

hmmm

Oct. 3rd 05:06 PM 2009
i dnt kno o! tell me how u see that.

hahahahahaha

Oct. 3rd 05:00 PM 2009
ok...then u can teach me then......

that kool

Oct. 3rd 04:52 PM 2009
my bad for loggin off i had went to sleep some more