OOOOOOOOOPS

Jun. 12th 10:24 PM 2009
U DON COME AGAIN OOOOH,
THIS UR BAMBOLA STILL DEY???? HMMMMN

I DON TELL U SAY .....

Jun. 12th 09:52 PM 2009
NA U GET UR MOUTH, BY THE WAY WEY MY MAMA G??
TELL HER SAY MAKE SHE NO MAKE ME VEX OOOOH
COS IF I VEX WITH HER I GO SLEEP THIS NIGHT......LOL



Myspace Comments @ 123glitter.com

Tnx so much ma sweet n loving broda.We luv u.

Jun. 12th 05:20 PM 2009
Belle Birthday
imikimi - Customize Your World!

we no be anyone

Jun. 12th 05:04 PM 2009
wish one be ur own self ????
i knw say as u strt to read am ur mind sweet u well well
when e come to read am opposite, u wished u cud catch me and slap me abi???? lol

bros na u start am ooooh..

Jun. 12th 04:07 PM 2009
u must finish wetin u start
as u say u senior me, by the way wey mmg ?????
tell am say if mohammed doesnt go to the mountain
the mountain will go to mohammed, period !!!!!!! lol

hello Eddy

Jun. 12th 03:51 PM 2009
Am sorry for my belated response to your missive to me.Actually i have not accessed my naijapals account for sometime now for some reason.u can hit my page on www.myspace.com/poeticken or login to youtube.com to view my new video....just enter poetic ken on the search link......i just uploaded some songs on myspace...u can also have access to my profile info.

Oga Eddy...I don reach ooo

Jun. 12th 11:40 AM 2009
Was thinking I go meet u for here ????Would have like to see the man wey turn my mama gina head physially lol!!!Remain blessed

U KNOW WT MR EDDY NWA MUMMY,

Jun. 12th 11:36 AM 2009
ALL THAT U SAID IS JUST AN OPPOSITE, LIKE THIS ONE BELOW,
BUT U R STILL MY BROS, LOL
Kathys Comments

Kathys Comments

hello ma broda how ar u doing,hope u do hav a great friday and enjoy.

Jun. 11th 11:15 PM 2009

u look younger than myself...

Jun. 11th 08:34 PM 2009
i've been wondering who is the real MAZI among us, lol
shey ur day has been ok????