thanx..daddy..mu..ohoooo....

Jun. 23rd 04:50 PM 2009


More Cute Sayings Comments & Graphics
FUNSCRAPE.COM

hallo

Jun. 23rd 03:55 PM 2009
HALLO!!! BUT YOU SHOULD NOT BE UNFRIENDLY TO SOMEONE!!! LIKE UR WIFE!!! IF U DONT LIKE VISIT THAN PUT UR PROFILE IN PRIVATE!!! I DONT HAVE A PROBLEM IF SOMEONE IS LOOKIN AT MY PROFILE!!!

i hear u

Jun. 23rd 03:16 PM 2009
tnx

HALLO!!!

Jun. 23rd 03:05 PM 2009
IT IS NOT ALLOW TO LOOK AT YOUR PROFILE???

my boy!

Jun. 23rd 02:02 PM 2009
i don hia u, i will do something about it.

meanwhile, all dis chikala wey dey hia,4 ur background, na d one wey u don count down?
lol
i fia u oooo
bt notin du u
see yah and hav a wonderful weekday

hahahahah

Jun. 23rd 11:38 AM 2009
which surgery hahah.is me nwannnehow is ur side hope u doin ok.is a daughter from ma brother

nwanne Nke´m! been long time and hope everythin is ok wit u.tk care

Jun. 23rd 11:24 AM 2009

Friends18.com Orkut MySpace Hi5 Scrap Images
Friends18.com Picture Comments

see me see wahala oooh

Jun. 23rd 11:19 AM 2009
abeg bro peniso come put mouth for dis talk ooooh
cos na u start am ooh, i no undersatnd ur daddy again oooh
my chairman na mi say make u no sabi swim ???? lol
wetin me n my bro peniso do u na ? y u wan leave cos of us ? shooo !!!!!!!!!hahahaha
in short u dey lucky say i wan comot, i get some jobs, if not i for cut ticket for banjul now now... lol

ok bro, tnx

Jun. 23rd 10:49 AM 2009
if u go dont 4get say we dey oooh
ciaoooo, God blesssssssssssss

CHAIRMAN !!!!!!!!

Jun. 22nd 11:02 PM 2009
wetin dat one come mean ?
shey u kidding me, hun ? al dsame send my hugs to her
gdnite bro.