PELE OOO ANTY KOBOKO

Sep. 7th 03:23 AM 2008
GUD NITEMAKE U GIST ME 2MOROW OOOSEND MA GREETINGS 2 YEWANDE KOBOKO`S FRND

OMOLADE

Sep. 7th 03:17 AM 2008
TI LO SUN (SLEEP)

MRS D

Sep. 7th 03:08 AM 2008
OMOLADE TI LO SUN

yhhhhhhhhhhhhh

Sep. 6th 08:17 PM 2008
u think am joking?

lol

Sep. 6th 11:54 AM 2008
lol...okay ooo! later mummy

hey

Sep. 6th 11:46 AM 2008
can u come online

lol

Sep. 6th 11:33 AM 2008
yeh, na him abi na him be my papa ni? lol

lol

Sep. 6th 11:28 AM 2008
old age don dey worry u ke! hw old is ma mama....hehenothin do u mummy....hw papa? lol

lol mummy

Sep. 6th 11:23 AM 2008
na so jare...imagine ma mama wey born me dey ask me all ma name!na me suppose dey ask u....lolfikunayomi, yoyinsola, atinuke, temitayo,......hehe...all of them carry pikin sha like yomi, ola and co....lol

hehe...mummy!

Sep. 6th 11:16 AM 2008
ve been here na...u kno see me abi? me no get tym for naijapals again ooo unlike b4~~~skool don resume...lolhope ur alrite?MyHotComments.com
MyHotComments