did who??

Sep. 10th 02:23 AM 2008
i mean they ave been deal wiv by sum gals,hemmmm,i think ur last born will be nice.lol

THEY ARE OUT OF SERVICES

Sep. 10th 02:15 AM 2008
TRUST ME,,,,TRY AGAIN.LOL,

U DEY CRAZE!!!!

Sep. 10th 02:10 AM 2008
EKIOS KO,EKOSA NI,ABEG FINE BETA GUY WEY FIT FOR ME JO,I DNT WANT I NEVER CHOP GUY LIKE STUPID EKIOS.GUYS WE FIT STAND WELL.UHMMM,LIKE ~~~~~~~~

lol

Sep. 10th 02:06 AM 2008
forreal im not near to good o
im just like dat
and imma call u nah

wo

Sep. 10th 02:03 AM 2008
enough of play jo....

rolling eyes

Sep. 10th 01:59 AM 2008
hehe
mabinu jor
im just angry right now and feel like taking it out on someone
and yh u cant force me ke
i dont digg nothing on dis dahm internet
and Alvin ke./no even go dere atall
how u gon' wooze who.......u dey jones

but

Sep. 10th 01:57 AM 2008
all this love are fake

LOL

Sep. 10th 01:51 AM 2008
WE NEVER TALK ABOUT THEM OOO.

mchewwwwwww idiot

Sep. 10th 01:48 AM 2008
ma ever ever never ever call me mumu unnessarily just cuz i told u d dahm truth
i dont fel like contributing to no shit cuz itz all dumb anywayz
so wtf..y would i wanna bugg myself about dat
omfg!!!!!!

oda no

Sep. 10th 01:40 AM 2008
hope is not about us sha?