yea....yh...yup

Feb. 11th 04:37 PM 2009
i'm a virgin is it a crime ...i go vex o!

Hahahahaha

Feb. 11th 03:56 PM 2009
D Garri Hook for my Teeth na... Make l still feel with toothpick na... Abi na Only Rich man dey Feel? Hahahaha

guy will du

Feb. 11th 03:37 PM 2009
4 the discription...take am easy in a week or so you'll be free to confess... but you could come to me i mean confess to... wait waitin you wan confess you get feather...? lol just take it easy unm you sound hurt its ok.

am ok...

Feb. 11th 03:08 PM 2009
we go see who go tire... 4 the records i dey ur side...

dupsy

Feb. 10th 01:26 AM 2009
mehn this one wey u call my name so , i think say i win last week lotto, abi you don win abeg if things dey happen for your side no forget us oh, we go come give you moral support anytime lol. i just dey inside the credit cruch dey swim, we no go drown lai lai till we reach the promise land

hnmmmm....

Feb. 9th 08:47 PM 2009
the passion btw you and admin must be strong.... wat a chemistry...gboosa!!!

loool

Feb. 9th 07:13 PM 2009
i'm tryna be fine ...how r u ?hope everything dey bam.....?

well...

Feb. 9th 09:47 AM 2009
it depends on how u take that statement....2 meanings to it....*wink*

hey...

Feb. 7th 04:32 PM 2009
easy does it, take it all in a stride...
no one has the power to get you pissed cept you allow it.... look on the brighter side... maybe your comments are way to advance for this site....

my one and only peperoni on NP

Feb. 7th 09:10 AM 2009
bawo ni ....kilon sele ....kilo n hapun .....kilo n pumpin?how are u doing ? hope all is well wiv u ?me i dey miss u and even ur baby said i should greet u for herinfact we both are showing u our love at d same time chei u gats to make a wish o ! ...lmao .....hope u good sha ?