huh? @status

Mar. 13th 12:50 PM 2010
hmmmmmmmmmmm

how far

Mar. 12th 01:55 PM 2010

Friday Comments

Click Here for Friday Comments

@status

Mar. 11th 07:51 PM 2010
wat about a gemini?

@status

Mar. 9th 07:20 PM 2010
too much r kelly or is there really someone?

lol @ ur status

Mar. 9th 12:47 PM 2010
wu be bad belles again oo, ah ah ah
so u are even hailing dem ? lol, well sha hope dem no cause u any harm ?

just saying hi

big bros ohyes

Mar. 9th 09:08 AM 2010
how u dey?

@Status

Mar. 8th 01:53 PM 2010
Person tamper with urs?

mehnn OYEZ

Mar. 7th 08:33 PM 2010
i went tru that last year i swear... well u just have to take ur time ...send ur yahoo id abeg

Lolll @Status

Mar. 6th 09:41 PM 2010
Sorry sha for the HeartBreak

@ status

Mar. 6th 05:59 PM 2010
weytin happen now ..abeg save us ooo