BABA MIE

Mar. 29th 02:19 PM 2010
WETIN DEY NNAA?

Sha rap deir!

Mar. 28th 07:18 AM 2010
U wan vex 4 me??lol.... Notin much jare... It's bn kinda tough bt it'll soon b over! Got ma utme in bout 2 wks or so... Wht bout u? How's dis place bn? I see u on almost every confession nd u can insult ehn! lmao..

Hey!

Mar. 25th 08:54 PM 2010
Longst tym! How's u? Hope u aint angry wif me sha?? Hehe....

hmmmmmmmm

Mar. 25th 05:22 PM 2010
i can see.....well as 4 mi lets say life¨s good here as usual....so wa u doin nw?

Oyez

Mar. 24th 07:10 PM 2010
E be like say you never hear ma song abi?..go check music section,search phenom1st,e dey therd,.thank you.plenty.

E no Funny ooo

Mar. 24th 02:54 PM 2010
No Jokes

Oyezzzzz

Mar. 24th 09:03 AM 2010
nna I HAIL YOU PLENTY.HOW YOUR SIDE NA?

I HAVE LOST ALL THE WORKS OF MY 2010

Mar. 22nd 03:50 PM 2010
BUT GOD DEY AM JUST DOWN FOR THE MOMENT HOPING TO STAND SOON

@ status.....LMAO

Mar. 22nd 01:57 PM 2010
is ur heart lost or wht I don't, lemme call rescue team to go look for it..

@LMAO

Mar. 22nd 01:55 PM 2010
u n dis ur heart sef..