TO EVERYONE

Apr. 10th 11:54 PM 2008
ANYBODY WEY NO LIKE DIS GIRL....CINAMON....SHOULD COME AND TELL ME WAT THE FUCK IS HIS/HER PROBLEM...AND STOP DISTURBING THE POOR GIRL.....IF UR MAMA BORN U WELL...SEND ME A MSG...ABI UR PAPA NO TELL U SAY UR MAMA NA PROSTITUTE ABI.....DONT FUCKEN SEND THE GIRL MSGS ANYMORE.....COME OUT TO THE OPEN...IF U LIKE THIS SWEETMARINES....JUST TELL HIM...AND STOP DISTURBING THE GIRL...ALL U FUCKING RACIST....IF UR MAMA BORN U WELL....JUST REPLY THE MSG...I DEY WAIT

THE CHIEF ENGINEER.. SIR

Apr. 10th 05:58 PM 2008
Whats up?........are the engines ready for departure @ 01:00GMT.....lol......Jst chillin in the cold over here. How ur baby?...who are those callin her whitty....she be naija girl ooooooo, infact na for the same area we grow up........ILUPEJU for lagos....lol

I MEAN

Apr. 10th 01:43 AM 2008
I MEAN FOLLOW WHITTY...NOT BONE WHITTY

WHY NOT @Iotolorin

Apr. 10th 01:36 AM 2008
why him no go bone whitty...wen dem blacky they front...and dem get wahala for head...u know wat i mean...guy do ur thing...anybody wey no like am...make him go jam him head for wall....

xactly!!

Apr. 10th 01:16 AM 2008
u dis guy....ow far now...u don dey follow whitey now abi...u don bon our black chicks??

see dem

Apr. 9th 11:48 PM 2008
who tell u say make u come beg...u dey put ur profile for private but happy to enter other ppls profile...

hello

Apr. 7th 02:02 PM 2008
its all good anywayz hw r u doin???
laterzzz

ah ahn!!!

Apr. 5th 01:09 PM 2008
do u sleep at all??????? am cumin 2 ur room now!!! som1 just gotta seize ur pc... damn! lol. hw ya... sorry bout last nite, razor didnt let me cum....but we MUST see 2day o!!!!

BRODA

Apr. 4th 09:04 PM 2008
Which way? At Lat 54* 34'S Long 016* 23'E jst steering 045*T at 2000knots so as to attain a distance made good of HOW U DEY?.............Have a lovely wkend man......

hey yo........

Apr. 4th 01:41 PM 2008
was tempted 2 reveal all ur *secrets* 2day, but changed ma mind nd decided 2 drop sum luv instead.... abi make i talk d secrets?????? lol. anyway, cook better o, coz i go reach ur end 2day.. takia of u!