hi

Apr. 15th 02:37 PM 2008
hw u doing? anyway thanks 4 stopping by ok. mmmwwaaahhh

TESINMI!!!!!!!!!!!!!!!!

Apr. 14th 11:26 PM 2008
u knw say u don cause wahala 4 me na????? anyway, i tank God say no be me write d last sentence 4 dat ur comment.... na both of una go settle am! lol..

................

Apr. 14th 10:45 PM 2008
wetin i wan find 4 glasgow? una go treat d sickness abi wetin?.. abeg no take laugh kill me 4 here..lmao.. 9ja straight!!!!!!!!!! lol..

lol..

Apr. 14th 10:25 PM 2008
hw u na? u don dey scarce dis days o... nuthin do u sha.. me just dey dull 4 here, dis kind sickness neva hook me b4! i feel like goin bak 2 naija sef.. d tin don tire me..

hmmm....

Apr. 14th 08:44 PM 2008
i hope am d gurl u talkin 2 above "hey baby broke into ur np just to say I Love you.. xx D" coz if its som1 else.... a gurl is about 2 loose her head!!!!! lol.. hw fa na?

BE-NIGERIAN

Apr. 13th 12:06 AM 2008
my guy,abeeeeeeg be more of nigerian 4get those yeye unnnnnnnnn........ u know understand bebe lo.

Think u need it

Apr. 11th 09:19 PM 2008
thot evryone shld hear it....I see ur hand...kponkpo ro

GUY!!!!!!!!!!!!!!!!!

Apr. 11th 08:17 PM 2008
Wetin dey?

I knw fit shout!!

Apr. 11th 07:56 PM 2008
we don dey chat nw sef

my love...

Apr. 11th 12:27 PM 2008
hw fa na? been a while ya... hope say our love neva die o! lol.. just say make i pay sum respect 2 da 'don' of d game...lmao.. jst kiddin o.. tk care