hmmmmmmmm

May. 7th 04:55 PM 2008
thnks buh am nt new......u remeber temitayo...lol....7 yrs....yeh! its me...anywayz ki lon shele????????????????

yeah rite!!!!!!

May. 4th 01:23 PM 2008
guy d glow dey high.................how d war 4 dat side?.............lol

okei broda,

Apr. 30th 12:01 PM 2008
nuttin gwan man , mi jus fin , u kno life iz likle bi likle, mi fi man watch ya back 4 jah iz komin soon , stay alert, one love.

long tym

Apr. 28th 08:12 PM 2008
rudeboi wattagwan , mi blieve yo dion real good mi fi ma man@ seemi more, here. rudeboizway4realonboard.skyrock.com, one love man take kkkkk. respect.

hi

Apr. 16th 12:18 PM 2008
glasgpw is getting on really good .hw unna side nw

lol

Apr. 11th 08:32 PM 2008
na things fall apart{new series} i dey act now............lol

guy

Apr. 11th 08:31 PM 2008
i just dey........i don tire............lol

wetin u mean

Apr. 11th 12:48 PM 2008
guy i no understand wetin u dey talk...ad which reply u dey find...tell me...abi u don come down from siga wey u smoke abi..

lol..

Apr. 11th 12:24 PM 2008
hw fa na? e be like say my beauty juju dey work o!! kai! u sha no fit live 1 day witout lookin at my pweety face abi? lol! dnt worry, evrybody like 2 dey look gud thing.. lol..
nd umm, we av yarns o.. i go holla wen am done wit skul sha.. tk care

olu cube

Apr. 11th 12:17 PM 2008
thanks for d music comment ..it means alot thanks