you!

Jun. 7th 03:55 PM 2008
zwani.com myspace graphic comments
Graphics for Weekend Comments

NOTHIN DO U

Jun. 7th 12:05 AM 2008
nice profile!I aws in the 'hood i just say i should stop bye and say"what's up"!Cheers!

LOL

Jun. 6th 08:37 PM 2008
NO BE REAL BEAT SEF....IT'S JUST TAPPING ABI WETIN I GO CALL AM SEF.....LOL...NO VEX, THE THING DIDNT PAIN U...NO LIE...*WINK*........LOL

EHNNNNNNNNNNNNN!!!!!!!!!!!!!!!!!

Jun. 6th 08:29 PM 2008
LOL..WETIN I DO NOW?...I NO STONE U NA BEAT I BEAT U....LOL......HOW FAR AND HOW DAT SOUTHAMPTON SEFFFFF????? , HOPE E DEY GO WELL SHA?????......HEHE ..NEVA MIND...'M COMING TO PAY THE BILLS NA NA U HEAR?....NO YAWA......

EGBON!

Jun. 6th 08:14 PM 2008
HW FAR??...SHOWING SOME LOVE ON THE PAGE...........TAKE CARE OF U!

hey

Jun. 6th 08:09 PM 2008
whats good?

Kowonje hmmmmm

Jun. 5th 09:42 AM 2008
Can c u feeln d music...Tis good all the same

hey man

Jun. 1st 06:18 AM 2008
how go de go?...I am sure you are having a wonderful time...welcome to the month of June.

LOL

May. 30th 02:33 PM 2008
u funny gan ooooo.......habaaaaa, i say i no shout nau, stone??..no nawwww i be gentle gurl, me i jst dey TALK jeje ni ooooo abeg commot NHS now now cos ur nt wanted there......u hear??????????

LOL..SORRY NOW

May. 29th 04:58 PM 2008
I NO SHOUT OOOOOO I JST DEY TALK
AHHHH...DNT REPORT ME TO HIM PLS COZ I DNT WANT HIM TO DIVORCE MI OOOOO..........LOL